Skytex - Show yourself 歌词

(INTRO)
Show Yourself
by
Skytex ft. Joezzy
Ah! ehen! Eh, Skytex!
(K-Short) Oh nah Lelele (eh) ehen,
elele-mah hele-mah,
(Reflex)
Nah nah nah
nah nah naaah eh,

(Chorus)
Snake in the Monkey shadow,
Oya show yourself (ehen)
snake in the eagle shadow,
omo you sabi eh!
Chroching tyga
Hidden dragon
show yourself oh!
drunken master,
omo e be you sabi eh,
(shoki chan oh 3x) ehen 3x
e be like you sabi oya!
(shoki chan oh 3x) ehen 3x
e be like you sabi oya!


O o,oya this na Jacky chan oh, (Chan Oh) oya make you dey show yourself oh, (self oh) even money no dey, we dey form oh, anytin wey we do,
we dey go slow,
slow eh! hele-mamah, (mamah) me i know we go to the Summer, (summer)
me i know say me i go hammer, (hammer)
anyting wey you do, carry go,
Oya shokini shoki,
I be lil kesh?
money no dey sef, i go give you some cash, (cash)
come to my house i go borrow you some, (some)
if you ni mind me i go give you some kush,
Na me be Skytex wey go on a Lowkey,(lowkey)
anyting wey dey go is Mr Smokey, (smokey)
everybody dey call me on a Lowkey,
if you no mind me check my bank-key Carry Goooo!

(Chorus)
Snake in the Monkey shadow,
Oya show yourself (ehen)
snake in the eagle shadow,
omo you sabi eh!
Chroching tyga
Hidden dragon
show yourself oh!
drunken master, omo e be you sabi eh,
(shoki chan oh 3x) ehen 3x
e be like you sabi oya!
(shoki chan oh 3x) ehen 3x
e be like you sabi oya!



Yezir
Is your boy joezzy
J.O.E.Z.Z.Y
Heh ok heh
Nwata di godi ukene,
Ka ife ese na akwukwo bianu lele ,
na ada gede gede ka obu ogene,
emeche ngeti gi Nne hah no lele,
haa I go sample you, me and my guys we just double u,
money dey here make you come to causs I knw say u are ready to,
Omoge go down me am loving de way dat you whyne down gal,
you dey make me dey touch am everyday and night I dey want am gaaaaaal,
oya shoki de shoki, me am loving de way dat u wyning, just de way you dey carry your body ukwu gia dikwa ka igba ngeti igba ngeti
oso!!!.....

(Chorus)
Snake in the Monkey shadow,
Oya show yourself (ehen)
snake in the eagle shadow,
omo you sabi eh!
Chroching tyga
Hidden dragon
show yourself oh!
drunken master, omo e be you sabi eh,
(shoki chan oh 3x) ehen 3x
e be like you sabi oya!
(shoki chan oh 3x) ehen 3x
e be like you sabi oya!



(Nnoneh!)

Shey you say, you want to make money, wey you no dey flex,
How you wan make am, wey you too dey vex, anytime wey you move you too dey Craze, anyting wey we do, we too dey flow,



Nwanne
Ha si na ndi risky ah
Na kunite ndia dey feel me now,
ife obuna nme now they talk abt me,
ajuna ese caus they balling with me aaaaaaaaaah
oso!!!.....

(Chorus)2x

Snake in the Monkey shadow,
Oya show yourself (ehen)
snake in the eagle shadow,
omo you sabi eh!
Chroching tyga
Hidden dragon
show yourself oh!
drunken master, omo e be you sabi eh,
(shoki chan oh 3x) ehen 3x
e be like you sabi oya!
(shoki chan oh 3x) ehen 3x
e be like you sabi oya!
这个歌词已经 213 次被阅读了